Quotable Lyrics:
"Me I wan tell you my story,
Many many drama,
Many many girls de wan come my way,
After dem all,
Tell me wetin I gain,
I say dey all come for the money,
Me I wanna flex,
If the girl done another one again,
But this very one take my sorrow away eh,
She give me kokokoko gimme kokokoko,
Asa nipe baby (gimme),
Ilete (gimme), Sogeze (gimmie)
Niweke (gimme),
All your body (gimme),
Your waist (gimme),
Your love (gimme).."
You can download the song by clicking on the link below..
You can also stream the song online on different platforms by following the link below:
Remember to share this post with your friends on different social media platform by clicking on any of the social media icons below...
No comments